“U dey pass your boundaries” – Reactions as singer Omah Lay expresses love for Tiwa Savage
![]() |
Omah lay and tiwa savage |
See how netizens react to Omah Lay expressing his love for Tiwa Savage below;
dc_bagbouy: Omah lay dey find sugar mummy 😁😂.
__daniel.regha: Oga keep quiet.
@ade_dohyin: You can’t say Aunty Tiwa Savage Onibaje omo kekere.
@omocr7: Who doesn’t love tiwa savage hands in the air No hands.
czaddy.sznn: See pesin wey say e won go meet angels 😂.
bwoy_chase_ :Who know like better things?
kvng_atalat_: U think say u be Wizkid Abi.
kelseycaproon01: All of you sha won f*ck this woman life 😂😂.
dino_davies_: U don d pass ur boundaries.
Comments